Friday, 1 July 2016

Could this conversation really take place?

Guy 1: Bros, abeg borrow me your
phone
to call my girlfriend, I no get credit
now.

Guy 2: No problem, just do quick
(hands
phone to friend)

Guy 1: Thank you guy. (dials
girlfriend's
number, makes a quick phone call and
then returns happy and excited)

Guy 1: O boy, this your phone na
correct
phone oh, shebi na bb?

Guy 2: Yes oh, na blackberry smart
phone.

Guy 1: Kai, no wonder dem dey call
am
'smart phone', the phone too know
something, you believe say as I type
my
girlfriend number for your phone
come
dial am, the thing show the number
as 'My
love', how your phone use know say
na my
girlfriend I dey call na only God
know; chei,
this your phone smart no be small!
.
.
.
One word for 'Guy 1'?
a. Ode
b. Learner
c. Mufu
d. Olodo rapata
e. Others (specify) for more visit tweakinggist.blogspot.com

No comments:

Post a Comment